TikTok dey profit from sexual livestreams performed by teenagers wey dey as young as 15, BBC don find out. We speak wit three women for Kenya wey say dem begin dis activity as teenagers.
One Indian pharmaceutical company dey manufacture unlicensed, highly addictive opioids and dey export dem illegally to West Africa wia dem dey drive a major public health crisis for countries ...
Kolkata triple murder: Kolkata police are currently investigating the gruesome murder of two women and a minor girl of the Dey family in Kolkata's Tangra, which took place on February 19.
Nigerian pilot and shoemaker Tracy Olushola Atobatele dey inspire women say dem fit achieve anytin dem dream of. For interview wit BBC News Pidgin, Tracy wey her friends dey call Captain Shoemaker ...
Tori be say Bernard Shabangu grandfather, Bhobho, use im arrow kill one lion wey bin dey terrorise im community for Mpumalanga, one province for eastern South Africa. Di story na say di lion bin ...
Three-year-old Lordina Nancy get one talent wey pipo dey spend money and years to learn, she sabi make hair. Di little Ghanaian star wey don become internet sensation no learn how to make hair.
Dr Beniam Esayas don finally becom medical doctor but e take intervention from pipo on social media for am to reach wia dey go. First of all, dem born Dr Esayas witout im lower left arm.
E say im dey undergo treatment for Federal Neuropsychiatric Hospital, Aro, Abeokuta. Di popular singer for one video wey e post for im social media page dey beg Nigerians and govment of Ogun state ...
Sharpaly. Dis tone from di close US ally - and from Friedrich Merz wey dey known to be a passionate Atlanticist - bin dey unimaginable even some months ago. Dis na seismic shift. Even if e dey ...
Skywatchers go get one nice treat dis week as seven planets - Mars, Jupiter, Uranus, Venus, Neptune, Mercury, and Saturn go all dey briefly visible for di evening sky. Dis kind event, wey dem dey ...
European leaders meet for Paris for one emergency summit on Ukraine as United States and Russia presidents dey plan meet on Tuesday for Saudi Arabia to discuss peace deal. Di Saudi Arabia peace ...
Di former military leader wey pipo sabi well-well as IBB confession dey come 32 years afta di incident happun. Di circumstances wey surround di 1993 election bin dey covered in controversy ...